Saturday, 11 July 2015

Nigerian Men Una lie Pass!

You see now, when I talk my own, Naija men would say I'm a man basher but una see unaselfs? Una don carry una business waka go the whole continent. Lol...



In a recent interview with Genevieve magazine, Yvonne Nelson, the beautiful Ghanaian lepa actress indicted all of una. She said "Nigerian men can lie for the whole of Africa". Hahaha...



My sister, na true! You sabi dem wella. You don do plenty plenty business with them so I believe your account ojare.

No comments:

Post a Comment